I just finish watch Arsenal vs Brighton replay - Wetin Ben White see for Mitoma hand today ehn We need to re congratulate Wan Bissaka again. #UnitedTori#MUFC
Man Utd create 9 big chances against Real Betis, na the most wey dem don create for any Europa League, Champions League or Premier League game inside the last six seasons. - WOUNDED LIONS #UnitedTori#Mufc