Post #1168725: As e dey Hot Wout Weghorst dey go Mancheste…
As e dey Hot Wout Weghorst dey go Manchester United, They don confirm all the conditions wey dem reveal on Tuesday: Man Utd go pay €3m give Besiktas then sign Weghorst on loan from Burnley  #Mufc  Weghorst dey go Manchester today to do medical tests & then sign contracts.

SexWomen
🎂 Age47

Display all @pidginromano

Updates

Popular now

Explore