utdtori | Foxdeo - 우리는 당신의 게시물 비용을 지불
utdtori

Utdtori

@utdtori
~을 사용하여 Foxdeo를 사용하면 텍스트와 그림을 전세계 사람들과 즉시 공유 할 수 있습니다! 무료로 우리와 함께하십시오.

Utdtori 업데이트

  • 📣 Adsence2 후원 :
    📢 후원 :
  • Man Utd create 9 big chances against Real Betis, na the most wey dem don create for any Europa League, Champions League or Premier League game inside the last six seasons. - WOUNDED LIONS #UnitedTori #Mufc
    Man Utd create 9 big chances against Real Betis, na the most wey dem don create for any Europa League, Champions League or Premier League game inside the last six seasons. - WOUNDED LIONS   #UnitedTori #Mufc
    코멘트 0
  • Dem don find the deadi body of Former Chelsea and Newcastle player, Christian Atsu according to im agent - Atsu been don dey missing for almost 10 days since the earthquake happen for Turkey. We wan send our love to im family, friends and fans. #U
    Dem don find the deadi body of Former Chelsea and Newcastle player, Christian Atsu according to im agent - Atsu been don dey missing for almost 10 days since the earthquake happen for Turkey. We wan send our love to im family, friends and fans.    #U
    코멘트 0
1