Na Okro and Ogbono dem cook las las but the fight wey the players show na im dey give us joy 0-0 na im be final score for Anfield.. #LiverpoolFC#Chelsea
As e dey Hot Wout Weghorst dey go Manchester United, They don confirm all the conditions wey dem reveal on Tuesday: Man Utd go pay €3m give Besiktas then sign Weghorst on loan from Burnley #Mufc Weghorst dey go Manchester today to do medical t