I just finish watch Arsenal vs Brighton replay - Wetin Ben White see for Mitoma hand today ehn We need to re congratulate Wan Bissaka again. #UnitedTori#MUFC
Man Utd create 9 big chances against Real Betis, na the most wey dem don create for any Europa League, Champions League or Premier League game inside the last six seasons. - WOUNDED LIONS #UnitedTori#Mufc
اجتاحت مواقع التواصل الاجتماعي خلال الأيام الأخيرة حملة شعبية تحت وسم "ماغنصوتش على الأحرار"، دعا من خلالها نشطاء إلى مقاطع.ة التصويت على حزب التجمع الوطني للأحرار في الاستحقاقات المقبلة. ويبرر المشاركون في الحملة الرقمية موقفهم بسبب ما عاشه المغاربة
Dem don find the deadi body of Former Chelsea and Newcastle player, Christian Atsu according to im agent - Atsu been don dey missing for almost 10 days since the earthquake happen for Turkey. We wan send our love to im family, friends and fans. #U